2024:Wikimania/pcm
Every year, hundreds of Wikimedians come together to celebrate free knowledge at the annual Wikimania global conference. The 19th edition of Wikimania will happen in Katowice, Poland from 7–10 August as a partnership between Wikimedians of the Central and Eastern Europe region and the Wikimedia Foundation. It will host free knowledge leaders from around the world to discuss issues, report on new projects and approaches, build networks, and exchange ideas.
Na for every year, wey hundreds of Wikimedians they gather together to come dey joli and celebrate free knowledge wey dey happen at the annual wikimania global conference. the one wey go happen now, na the 19th edition of wikimania and them go do am for Katowice, Poland from 7-10 August e go be as parnership wey dey between the Wikimedians of the Central and Eastern Europe region and the Wikimedia Foundation. The event go bring big big people wey be knowledge leaders from around the world to come table and iron out d bege wey people dey get, come give report on project wey dem dey start and how dem go take follow do am, dem go build network and come rob mines with ideas.
Peopel wey Come.
Scholarships
side & Satelite events
Side events wey go be as meetups, photo walks, edit-athons, tours and excursions e go take place when the event dey happen. Plenty Information go come following the publication of the program.
Affiliates wey get interest for hosting local events during Wikimania go fit apply for General support funds or reallocate GSF funds already obtained.
Yan wey be for Wikimidia
Wikimania is the annual conference celebrating all the free knowledge projects hosted by the Wikimedia Foundation – Wikimedia Commons, MediaWiki, Meta-Wiki, Wikibooks, Wikidata, Wikifunctions, Wikinews, Wikipedia, Wikiquote, Wikisource, Wikispecies, Wikiversity, Wikivoyage, and Wiktionary – with days of conferences, discussions, meetups, training, and workshops. Hundreds of volunteers and Free Knowledge leaders from around the world gather to discuss issues, report on new projects and approaches, and exchange ideas.